КомедияFunnybros the make-up artist 🤣🤣🤣 (TRADITIONAL MARRIAGE)FUNNYBROS2024 ж. 22 Сәу.91 329 Рет қаралды Share Tweet ЖүктеуFunnybros the make-up artist 🤣🤣🤣 (TRADITIONAL MARRIAGE)
Abeg funny na this last part i dey like, abeg dey always add am. I am a big fan
You know the story
Very important
Every time he just delivers yet he's not pregnant. More❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤@Western Uganda 🇺🇬
Fitting ands33qw 621.08 😢😢😢the fddq😮
Laugh won kill me ooooo!!!! Musafutunde need to repost this oooooo😅😅😅😅😅
My brother do soo
🤣🤣🤣🤣🤣😂 funny you will not kill me for nigeria wey i dey 🤣🤣🤣🤣
Onye ku da tin 😂😂😂 @funnybros I dey feel you
Omorr eh😂 Her natural face even better pass the makeup 😅😅😅
Funny nwanne m zukwaanu ike oo 🤣🤣
😂😂😂, he even blew the powder like Africa JuJu 😂😂
Zimbabwean fan here😊. I enjoy how u finish with zimbo "buda munzira" (move out of the way)#Dangerous.
You too good abeg😂😂😂😂😂
He is my best and will always be
Keep it up 🎉🎉🎉
You started running in the fields again 😂😂😂😂I missed it
Is Naya bringing your old comedy Hyundai is so funny bro keep it up😂😂😂😂😂
My innnn!!😂😂 running to the bush always get me laughing 😂😅
You go see shege 🙆🇳🇬
Funnybros you no dey rest ooo 🤣🤣🤣
Always funny 😂😂
Bro is talented in Acting !!!😅
Yes me too I love the last slide wey you Dey enter bush 😂💐
Abeg Dey always add that last part e Dey off me 😂😂
Omo shey na juju😅
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂make up artist wahala😂😂😂😂
Keep it up sir 🙃🙃
Ah e don tey since you use this ending... nice one😅
Eze Ime Ohiaaaa!!!! Hahahahaa 😂😂😂😂
Professional work done 😂😂😂😂😂
Boss thanks for bringing your pattern back please add up "my mummy told me One day" I followed in all platform
Much love from Ghana 😂😂😂😂
Wow I fell like crying funny Bros u are so funny keep it up
U dy mad oo😂😂
One of the most best😂❤
Hahaha no thin no dey frighten funnybros.. He's good at running from any human or spirit with a trace
First to like and comment
Always funny 🤣🤣🤣 and unique
Oya oya I really need my makeup section ooo😂
😅😅😅😅😅😅❤❤❤❤❤😂😂ahhh this comedy is making laugh
I dey like this last part wey him go enter bush. These days he hardly add it to his comedies
Funny to the world 😅💯
I'm being missing that dance fore a long time 😂😂😂 funny bros keep up my guy
Keep it up my daddy oo
Thanks for bringing that sound back 😊
Na all work you dey do funnybros 😂😂
Thank you for bringing back that ur old way of running 🙌🙏🏼
More Grace 🎉
😂😂😂the last part is always the best
Onye kwuru that thing 😂😂😂
Keep it up bro ❤❤❤
Bros you no go make heaven 😂😂😂
Funny bros you no dey rest oooo Who even teach you how to do make up self 😂😂😂😂😂😂
She say nah trailer go blend you oooo 😂😂😂😂
😂😂😂👍🌹🌹🌹🔥🔥🔥
The woman come fine eeh 😂😂😂
😂😂😂😂 Your mind nor go touch ground
😂 best content ❤❤❤ by V.I.PBOYS team
Oso bank 😂
Keep it up bro
Eyes dey really turn this guy 😂😂😂😂❤❤❤❤
Funny bros and wahala always it won't end well 🤔🤔😂😂😂😂🤣🤣🤣🤗🤗🤗🇰🇪🇰🇪🇰🇪
My best comedian❤
Keep it up
This Bianca girl gather ooo. The chest na confirm
Kenya Tuko ndani,, The last part you should maintain it like past
Oso bank😂
Nice one bro keep it up
Call from Iran made Fannybro refuse money 😂😂😂😂😂
Dat last part dat year nai make me like Funny bros well well, I was heart broken wen I see say he nor dey do am again until now😂
My bro funnybros ❤❤😂😂😂
I no fit laugh abeg my ribs don dey pain me
He still get mind collect balance 😂😂
Funny bros I Neva for once win your giveaway and I'm a die hard fan 😢😢 I love you forever ❤❤❤❤
I love your acting skills ❤
Legends have it that FUNNY BROS is still running till date.😂😂
Omo 😂😂😂😂
Glad to see funnybros bring that song back
Thank you for bringing back the bush part, please don't remove it again we really missed it 😂😂😂
You too much Mr funny
Everything ❤❤❤❤
Funny is getting sicker 😅😅😅😅 bad boy .
Tanzanians let us gather here to show❤ for this guy called funny
😂😂😂😂 Funny 😆 😂😂
Always funny
Fantastic
Funny all the way 😂😂😂
Only people wey dey follow funnybros right from day 1 know this pattern of comedy 😅. My good old days funnybros 😂😂😂
funny brosss😂😂😂
😂funnybros all the way🎉
I don miss this your dance aswrr 😂💔
I love you so much I just like the way you are performing
Cool video bro banga
Nice one
❤❤❤❤ funnybro keep it up
Sometimes I don't write anything in my exams because I know that silent is the best answer 😂😂😂😂
“…For a fool” are you trying to say your teacher is a fool? lol 😂😂
Professional
Bros u too funny 😂😂😅
Fellow Ghanaians 🇬🇭 let's gather here ❤😂
Funnybro you are the best I swear
I don miss this your run ooh😂😂😂😂
Bro keep it up
I love funnybros
Funny guy😂
Omo this is the funny bros I use to know 😂😂 Thank you for bringing back your signature 👍