Enjoy and subscribe to my channel.
Thanks.
Foolish Police Men
FACEBOOK
/ iamnasboi
INSTAGRAM :
instagram.com/iamnasboi/?...
#nasboi #nasboicomedy #caterefe
#ejikecambodia
#comedyfilms #comedy #comedyvideos #comedytheater
#nigeriancomedy #chiefromanus #adajesus #ejikecambodia #mrrufus
This guy is my favorite comedian I swear, the guy too good 😂😂😂😂
"Poor man sabi enter trouble well well"😂😂😂
Moral of the story, just always do your job diligently. The grace will come.
“Poor man sabi enter trouble well well” 🤣🤣🤣 Nasboi fool ruff🤣
Police with this thier terms “na my work adey do “ 😂edey vex me ruff
This actually portrays a message
Elon mosk boys 😅😂😂 Nasboi is so underrated
Message well passed. Thank u Nasboi. If u grab this message hit the like button
It's the "Dindo" for me 😂 🥒
Mr dindo 😂😂
He said his Ulcer type, is hyperlorry . (H-pylori.😢😢😅😅😅😂
The way nasboi laughs cracks me up😂😂
As a young man never give a police man 5k 😂😂😂😂😂😂 Dem go set you up 🤣🤣🤣🤣 Nasboi
With all due respect sir, pls this should be a series. So I'll confidently say that this is episode one. If you are in support say ........
Poor man Dey enta trouble well well 😂😂😂😂😂😂 God bless you Nasboi
Nasboi na greedy police 👮.....ulcer won kill my guy much love ❤️
"One egg and a head!" 😂😂😂
Nasboi and Macaroni be my best 😂😢😅
Nasboi you're really improving everyday, skit by skit. You never disappoint my boss 😂
Nasboy is just so underrated 😄
So underrated 😂
Inside that your Ova(Evian) another Ova(Evian) dey inside🤣🤣
Nasboi is just something else 👏🏿👏🏿👏🏿👏🏿
NasBoiii You Sabi This Thing 😂❤
The End though.... I was touched.
This your laugh dey give me joy boss,
Best actor of the year goes to Nasboi.
Our best
Nas your laugh dey make my laugh laugh 😂
Imagine! The ending was sad. Ndi aguu😂😂😂😂
Nasboi ❤ 💯
🤣🤣🤣🤣 I don laff belle tear. Nasboi you just have to give us a full movie at this point
Nasboi, you don come.again 😂😂😂😂😂😂
Illustration of naija police ❤️❤️❤️
We must learn a lesson...!!! ❤❤
Nasboi you too good I swear 😂😂
It’s the hapoloma ulcer for me 😅😂😂😂
😂😂😂laugh won finish me
Poor man Sabi enter problem wel wel😂😂😂😂😅
I love you nasboi 😂😂😂
Nasboi sabi 😂
Nasboi, you are an epitome of knowledge... Great 👍😊👏
Powerful message.....Nasboi, keep doing a great job!!!
Pureeeee talennnts
You are such an amazing talent ❤❤❤❤❤❤❤😂😂😂😂
Boss, you again 😂😂😂🎥🎥🎥📌🙏
Wow both a lesson and a comedy
Poor man sabi enter trouble 😂😂😂too real
Nasboi ❤ you’re the best🔥
Wetin you dey do ? Forest ?😂😂😂😂😂😂
Elon mon boyszz😂😂😂😂
So meaningful 😢❤
This is DEEP‼️🥺
Police don too hold nasboi aje
Nas u r d best
This is 🔥
😂😂😂😂😂😂 Nasboi you made my day for me ooo😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Best actor 😮😊
Nasboi is jes a CASE😂
See problem oo 🌹lifted🌹
I love your actions 💞💞
This guy is the funniest fr fr !!😂😍
Una sure this man na Yoruba man according to his name😂😂😂😂
😂 Nasboi
Brilliant 😂😂🤣🤣🤣
This guy is good😅😅😅😅😂😂
Too good
Best content creator❤
Pooran sabi enter trouble well well 😂
Bad guy😂
Madam Abeg watin you take Dindo dey do😂😂
Elommo boys 😂😂
Nas!!! You’re so good bro 🏆🏆
Underrated comedian
Nas you are really a smart guy .... Passing information to the government
In a very smart way
He said Dindo 😂😂😂😂
Nasboi
No be only dindo na Dino 😂😂😂
You're doing good man
He said dindo😂🤣🤣🤣
Oya take ur dindo 😂
First to watch 😂
Man know no💔😭😁😂
you de do 'forest" ? 🤣
Nasboi, your mumu don make you loose 5k. 😅🤣
favorite
See your life😂😂😂
😂😂😂 funny 😆
U don cast our location 😂 Now police go dy check our hair now
Wetin u take Dindo dy do 😂
Which One be Dindo 😂😂😂
You Dey do forest ? 😂😂
Nas boi you're doing well sir
Oga oh person wey kon kidnap una no search am
Dindo 😂😂😂
Dindo😂😂😂
This guy 😅😅😅
Ahhhh 😂😂😂😂
Always always
Tah! Nasboi you are the GOAT... Abeg wey Akpan??
I’m broke 😅😅😅😅
Nas Boi 😂😂😂u no go kill person 😂😂😂
Our sad reality