THE DEBTOR - Lawyer Kunle | Kiriku | Kudi
2022 ж. 13 Нау.
1 168 835 Рет қаралды
kiriku borrows money from lawyerkunle and refuse to pay, lawyer Kunle catches him at a zobo joint. watch this hilarious comedy video and enjoy #thecuteabiola #kiriku #latestComedy
Abeg ! If na you . Put your self in my shoes ! Wetin you go do this boy 😭 waiting for your reply
I go beat ham ooo 😁😁
Wetin he buy wit the money no concern me so far na him borrow the money
Nor be the same kiriku wey fight portable for your present bcz of bathroom u open eyes go gv 1k😂🤣😅
You go leave am for God now 😩he don already say na only him dey this life dey hustle 😂😂🤣🤣🤣
Lawyer Kunle,I need house oh
Giveaway wey Lawyer Kunle no fit do, Kiriku do am with ease 😂😂
Make him pay me ooo
Kiriku is underrated. This little dude is a great actor. Please give Kiriku some roles. I'm calling on Nollywood to give him an opportunity to show his talent on a big Screen. Watching from America.
Kiriku no need nollywood to blow wetin him need more skit, who nollywood help 🙄🙄🙄
I think Nollywood is not bigger than KZhead.
I love this kiriku boy. So talented, funny and cute 😂🤣
Yes. Very talented boy
@@ThecuteAbiolaStudios you’re doing well bro. We stay one body Keep it up 👍🏾
C'est trop cool j'ai aimé 🥰🥰🥰
From Zambia 🇿🇲🇿🇲🇿🇲🇿🇲🇿🇲🇿🇲 I love this boy he never disappoint
Apply for the UK Careworker Visa 2022 by yourself! :kzhead.info/sun/ibpqnbqMomp3hp8/bejne.html
In with the little angel lawyer kunle old man you no show love oo😂
Kiriku wey no dey take nonsense 😂😂, I too love that boy
Me too ooo
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣I go give you tomorrow morning 🤣🤣🤣🤣🤣yes he will..he is alone in this world to hustle 💯 😤 🤣🤣🤣he is a big boy nah🤣🤣🤣don't call him small🤣🤣🤣and don't disgrace his body
Lol. Tgank u
😂🤣😂🤣😂
I love the bloopers ending part where Kudi hugged her husband passionately
Is that lawyer kunles wife?
Is that his wife??
Lol. Thanks alot
@@acebee9253 yes
@@akinolatunde6514 yes
Like seriously I love the both of them 😍💓💓😂😍💓💕❤️😍😍💓💕❤️❤️😂😍
I smiled all through. Smile will never seize from your face too🙏🏾
Seriously??come and beg tomorrow🤣🤣🤣God forbid for real🤣🤣🤣
Lol. Yes ooo
U get money pass me!?😂😂😂😂😂 Him beg 1k use an order zobo for him Guy....
Very interesting and eduactive and also heart touching 😔
"I don't understand that language, Speak English for me." Kiriku see your life?? 😂🤣
I love the way kuddi tried to protect kiriku from lawyer kunle 😅👏💖
That kiriku nah confirm..ware..nah tug be kiriku
Please use Kudi (your wife) more. Her Hausa is top-notch. She makes it pleasing to the ear. Kudos to Kiriku. Nice one from the whole crew .
Bossess🤣🤣
I love all your skits. I love how the girl hug you, she likes u
Na lawyer kunle wife be that His wife for real ooo skits aside
Thanks alot
@@Mariam1210 wow really I have no idea.
@@Temiigold yes she's
@@Mariam1210 I’m confused as well
Kiriku, is straight up gangster 👍👍🤣🤣.
Am telling you 😆😆
I love the way your wife act and that kiriku na case😂
Yes oooo
You dey disgrace me for plublic😂😂😂
Prefect match we need more of this 😂😂😂
This guy casted Kiriku Sha🤣🤣🤣🤣
He really did
Omo I enjoyed this one too
Awww. Glad u do
😂😂 u get money pass kiriku billion
Come and beg tomorrow 😹😹 God forbid 😹my Ribes ooo
23.2 billion for kiriku 😂😂
Lol. Wat abt me sir
the billionaire himself
Make we dey go house go discuss am, because you dey disgrace me for public 🤣🤣🤣🤣🤣 Zobo wey no Sweet 😩😩Aunty kudi self suppose collect money before she sell This kiriku ehn,I wonder where he go become If the mama no born am🤣🤣🤣 He's just too good Kudos to you all ❤️❤️❤️
Lol . Kiriku na werey .lol
Is even plubic that he said😂😂
@@mariamobadipe4435 aswears 😂😂 kiriku na case
Kiriku i no fit laugh oo 😂😂😂
My mentor don spoil me with laugh ooo
Wahala too plenty ohh.. Kiriku billion 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Apply for the UK Careworker Visa 2022 by yourself! :kzhead.info/sun/ibpqnbqMomp3hp8/bejne.html
I swear kiriku no fit make heaven😂😂😂very smart boy😌😌lawyer kunle why are you disgracing him in public na 🙄🙄because of ordinary one thousand naira😂😂😂
Kiriku wants to send all the children to school with just 1k😂😂😂😂 Lawyer kunle stop disgracing kiriku in public. . welldone boy🔥🔥🔥
E tire me for am ooo. Lol
"ploblic" 😂
🤣😂🤣😂😂
Abeg who get that kiriku of a guy??😹😹 En say he don drink the medicine 😹
Kiriku very smart boy lawyer kunle well done boss💯💯
Thanks alot o
Y u dey disgrace kiriku for public na 😂 😂 😂
Kiriku billionz 😂
God bless you cuteabiola more knowledge
Amen thanks alot
That aunty kudi fine oo…Yu got yourself a nice wife
Abiola u es encor vénir avec kiriku !qué dieu de protège pour nous ;je te suvre dépuis le bénin🇧🇯🇧🇯
Amen oooo
This Kiriku sabi act abeg. Nice combo lawyer Kunle😂
Kiriku how you go dey disgrace big boy like that
I tire ooo
Lawyer Kunle no Dey disappoint🤣🤣👏
Kiriku don kolobi nyansh o ....
Laugh has finished me here
Lawyer kunle please borrow mi money too please 🙏😏
I swear this kiriku dey try 🤣😒😂
Abeg shift......!!!🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🍒
Kiriku na like cultist, in give everyone, everyone don collect, in no pity anyone at all😂😂😂
Lol. They must collect
Lol 😂😂😂😂😂😂 wao
I love watching this video always very smart boy
Kiriku, abeg make you no go befriend mumu boys wee no sabi, the one wee greeted!!!!.
Good job 👍❤️❤️❤️
Kiriku say ''make una flex''😂😂😂ontop zobo o
Kiriku!!! Love seeing this kid on set
Omo I really enjoyed this 😂😂😂
Glad u do. Thanks alot
Kiriku billions😂😂😂😂
Ah Wonderful😅😅😅😅
The best in the world
Hausa lady smile so nice
Naija men mumu too much 🤣 🙏🏿🇳🇬
Kiriku billions 😂😂😂
Lawyer kunle stop disgracing kiriku for plublic 😆 🤣 😂 😹 😆 🤣 😂 😹
You dey disgrace my body😂😂😂 much love from GH
Lolls 😀😀😀😀nice comedy
i just spilled water on myself kiriku you're mad
Lol. Stubborn boy
Kiriku dey talk like person wey drunk 😂
Make god no allow them kill kiriku for us 🤣🤣😂😂😆😆😆
Drop more please. God bless your energy.
Droping soon
I love kuruki video
Why you self go borrow him 2k 😂😂
Lol
Come and beg Tomorrow 🤣🤣🤣😅😅😅😅
Yes na . Lol
I love you kiruku💓💓❤️❤️
Am I the only one that heard kiriku's new title 😂 Kiriku billions 😂😂😂😂😂
Kiriku don finish una here 😆😂😂😁😜🤣
This small boy is funny
*Make we go house go talk am because you de disgrace me for plublic- kiriku 2022*
Lovely 🥰 I waited for this since wallahi 😂😂. Love this kirikou sha 😍😍, bless you guys , good job and keep moving 👍🏻👍🏻🏃🏽♀️🏃🏽♀️🇺🇸🇺🇸.
Thanks for the love
@@ThecuteAbiolaStudios You’re always welcome 🤗. You are doing well jaree 👍🏻
So wonderful boy
The last part🦋♥️
Make una flex today.... 😂😂😂. Can't stop looking out for any video that involves Kiriku
How fa I don see agba baller 😂
The title brought me here
Kiriku is very funny ooo he said so that is why you dey disgrace me for plublic😂😂
E shock me
Kiriku omo oro 😂😂😂😂
Kiriku 🤣🤣🤣🤣Kai nice one love the bloopers
Kiriku 😂😂😂🐐
Moh go house go talk am... Lol... Omokata😂😂😂
😂😂😂 Serous
Lolz 😂😂😂😂 lovely boss,I can't love this kiriku less I swear
Kiriku next time feign to collapse 😂
Make una bring this boy come uk 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😂
Wen ?
Zobo wen non sweet. Abeg get out 😂😂😂
The hug ❤️🙌🔥🇳🇬🇭🇷 World best
Thanks alot
More funny comedy videos ❤️❤️💯💯
Y u self go borrow small pikin money 😆
I don drankan naw...lolz...