CRYSTAL PALACE 4-0 MANCHESTER UNITED ( Festus - NIGERIAN FAN REACTIONS) - Premier League 2023-24
Get a welcome bonus of up to ₦140,000 from PariPesa!
Just register at PariPesa with promo code “FANSTRIBE” with this link 👇🏽
bit.ly/3ohXGJn
Become an FFT MEMBER and enjoy EXCLUSIVE CONTENT like the ORIGINS SERIES and ITK STREET CHALLENGE, Studio and Viewing Center invites, Discount on Merchandise, Priority replies to your comments, Members only Live and more👇🏼😁
/ @fanstribehq
Match reaction from a viewing center in Nigeria by Festus as e say Coach wey dey use shaving stick barb
Proposed next Game 👇🏽
Champions League
PLEASE SUBSCRIBE!!!
Business Email - FansTribeHQ@gmail.com
CONNECT WITH US ON SOCIALS 👇🏽
/ fanstribehq
/ fanstribehq
/ fanstribehq
vm.tiktok.com/ZM8Wsyfo3/
#nigeria #naija #supereagles #soarsupereagles #football #soccer #nigerianFans #nigerianFootball #nigerian #arsenal #premierLegue #WestHam #NaijaFootball
Experience the boosted welcome bonus from Paripesa! Use promo code FANSTRIBE to unlock the up to ₦200,000 Register now 👇🏽 bit.ly/3ohXGJn
😂😂😂😂😂I just like this guy 😂😂😂😂
It's the way he's pronouncing "Mount" for me As in mouth😂😂😂
Yeah...I noticed it 😂
Please always make sure you post Henry interview before anyone else
I swear that’s what I came to check
How can you post the main event first 😅
Thank you 😂
E get why 😂😂😂
For what? is Henry an Haalander? wise up bro
Lmao,my guy dey use laugh cover up 🙌😂😂
This is the funniest interview tonight 😂😂😂
Abeg make person help me pick casimero from ground 😂
Men come midfield come dey Mount..... this guy too funny 😂😂
Festus na heavy area and character kporyon 😂😂.
This guy no go kill me I swear 😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😂😂😂😂 my belle don tiaaa finish for laugh! Baba say Man U na comedy TV.. my goodness I’m tearing up 😂😂
This guy use laugh dey hold him tears 😢😢😢
Make this guy go warm eba chop😂😂
None of Utds defenders are as old as Thiago Silva, yet they look like they're 50yrs old
Ong
Word
Cry 4:0 Man Cry 4 Man U 😂
See as his face red for the lossing😂😂😂
OMO calm down bro I feel your pain 😔 😢 😪
Waiting for Henry... watching from Dakar Senegal... much love ❤ for you guys
You dey laugh me or Yoh dey interview me 😅😅😅
I Dey CRY 4 Man U 0
How does this comment have just 3 likes? 😭🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Underrated comment 😂😂😅😅😂😂
Your head dey there!
Which players was on Chelsea bench wen they beat Spurs?
Thank you my friend, I wonder y no one has been saying it since and man U are complaining of injuries...
“We give you 70-78 billiontzz” 🤣😅
Festus na clown 😂😂😂, Chelsea no get shame, una dey lead us with 9 points comfortably weeks ago, now we're above u,you dey here dey cap
But u bottled the league cup to kids Only above UTD with goal difference Failed to reach fa cup finals 2 consecutive seasons trophyless after spending 1bn and using 5 coaches But u claim u aren't Shameless celebrating topping man UTD on goal difference...
See as this guy that is holding Microphone is doing 😂😂
This guy is all about comedy,
Is it Arm robber I am hearing or Amrabat? 😂😂
Men mount😂😂😂
Lol thiago de 39 almost 40 oo Chelsea had injuries play some people but its well shaa we muuve
😂😂😂😂 una never see anything una go dey under us this season😂
Bring me HENRY!!!😅😅
I’m waiting for Henry 😂
I get final talk? Just tell me say mek I dey go lol😂😂😂😂😂
The lamentation of this guy is something to watch!😂
Ogun dey bench😂😂😂😂😂😂😂
I took dey enjoy dis man anytime I dey listen to him voice I dey get prepared to laugh well well him voice na one is one 🤣🤣🤣🤣
I sweàr this guy smoke today😂🎉
I too love this channel ❤ Ukpa Where is Mr Henry 😀 I hail 🙌 ooh
I swear ooh
I tire my brother 😪 🤦
Ten hag in 😂😂😂
Henry interview pls
Men mount 😂😂😂😂
This guy too funny I swear 😂😂😂
Crystal palace just beat Manchester united like Babe 😂😂
i love this moments
As Chelsea fan,I too like this Festus guy. He is always making my day. He must always make you laugh
My guy say na 60 million naira 😹😂😂😂🤣
Please drop Henry’s video make l complete my laugh
Men come midfield now come dey mount, this one get me
My guy say tell me commot fit here
Abeg where Kuro and Henry interview o😀 I must hear from them o
Heeya i dey feel pain 😂😂😂
I get final talk😂
"Olise, eze, arteta" 😂😂😂😂😭
Sorry oo Manchester united fans in Balablue condition
Please where is Henry interview
Wetin concern and Henry with Chelsea, talk about ur match bro😂😂😂
Festus na comedian 😂😂😂😂
Eze,olise for eagles pls..
You see what this Manchester United can do to some body’s father? Pls a word of consolation to all Manchester United fans world over .
Festus ooo LWKMD
This guy funny dia em say man u na comedy.
Don't bring Chelsea into this we were 12 position man United was 4th position last season who has improved ,Don't even say we are fighting for 6th position.
Everyday you go dey scrap head with shaving stick
I like festus interview aswear, if you must laugh
Any small thing una go dey call coach like say coach go enter field go play. 💙
MEN MOUNT
4:0 man u 😂😂
Una suffering just dey start next season go worse 😂😂😂😂
Bro wan cry 😭 😂😂😂
Omo one thing I’m sure of, is that onana na wash Omo😊
wetin concern Chelsea now 😂😂
Mason Mount was man of the match today for Manchester United 😂
U collect arm rubber for road 😅
Festus get d juice 😤
I'm waiting for Henry 😅
WhoShonBe,WhoShonBe😂😂😂,u go cry 😂😂😂
Bro wan cry 😭 😂 if no be say he dey front of camera he for cry walai
Hahahahhahahahah lwkm oooh
Any interview posted before Henry own nah crime.... Henry first abeg
😮😮😮😮
Thank God say Bruno no waste him time for this match
Hmmm see advice. If you have the opportunity use it 😅
Who be crystal palace self Ewooo Jesus 🤣🤣🤣🤣 is the ewoo for me laugh wan kill me this night, this guy too funny say na this one pain am pass Liverpool 7up own 😁😁🤣🤣🤣🤣🤣
Festus wan cry
😂😂😂😂
NO final though, tell me to comot for here
😊😅😅😅😅
70 80.billonns 😂😂😂 Man u ehn
Boy come Di mount
I come out as a chelsea fan and you can't top us
Ten would have played the younger boys. The would have played with pride
😂😂😂
Ogun dey bench,😊😊😊
Lol 😂😂😂
Haha😂😂😂😂😂😂😂. This guy din kill me🤣🤣😂😂🤣🤣. Na pounds not naira 😂😂😂😂. £1=N1800😂😂😂😂😂
Man U get minus 3 goal difference…..ETH said his team is playing fantastic and the most entertaining football this season !very psychotic coach
My brother no worry ona go buy nurse next season after ona buy left ear after right ear to win league. Ona buy only mouth ona no buy eye e no complete to win league
Onana @ 81
Wetin u Dey talk
Tox no get joy today
Who be armroba????
😂 I don laugh tire