WHAT IS THE CAPITAL OF CANADA | Brodashaggi | Emma Kekere | Asuama Inyang

2024 ж. 15 Сәу.
167 150 Рет қаралды

Brodashaggi is at it again! A young boy is left in his care and coincidentally he gets asked two questions. Answering these questions correctly comes with a prize. Brodashaggi seems to be oozing confidence but will he won these questions and still take full responsibility of the boy? Watch till the end to find out. Don't forget to LIKE, COMMENT, SUBSCRIBE & SHARE!
Hey, subscribe to the channel and watch lots of interesting videos: www.youtube.com/@officialbrod...
Here you will find a lot of funny videos, funny moments and short films!

Пікірлер
  • That little boy energy pass shaggi wey dey drink Odogwu 😂😂

    @adesegunmantinez9505@adesegunmantinez9505Ай бұрын
  • “Money wey dem dey pay for only one term e fit build the school way I finish from” 🤣 me belle. 🤣🤣 shaggi has been my favorite since 2019 and nobody can match his vibe and energy ❤

    @No1Naijaent@No1NaijaentАй бұрын
  • 😂😂😂 Shaggi is such an agbero... Baba said "italawa" That boy is a talented cutie🥰

    @deboluwabukunmi@deboluwabukunmiАй бұрын
  • “capture them young” this boy is young and talented❤❤ our future shaggi loading❤️❤️ more wins EMMA

    @user-jw1ki3pk5o@user-jw1ki3pk5oАй бұрын
    • He can be himself Why does he need to be Shaggy

      @adedejisodiq1688@adedejisodiq1688Ай бұрын
  • why the boy go come meet Shaggi wey dey on him colos to do assignment 😂😂😂... I LUUR YOU ❤

    @Rough_CoinDC@Rough_CoinDCАй бұрын
    • Yo fam🎉

      @goodluck-eh9nr@goodluck-eh9nrАй бұрын
  • Whatsapp family oya gather here🙌🙌🙌

    @OlafimihanOluwaseun@OlafimihanOluwaseunАй бұрын
    • We are here oo

      @oyedejibusayo4266@oyedejibusayo4266Ай бұрын
    • We Dey here oo

      @opeyemiolayiwola368@opeyemiolayiwola368Ай бұрын
    • We dey here

      @emmanuellajacob9640@emmanuellajacob9640Ай бұрын
    • Yo fam

      @TimileyinElijah@TimileyinElijahАй бұрын
    • We dey here

      @user-uf8wj8vf6d@user-uf8wj8vf6dАй бұрын
  • Broda shaggi baby of a lion is called Judah 😭😭😭😭 Aahh!! Aye mi 😂🙆😂😂

    @adedotunadeola590@adedotunadeola590Ай бұрын
  • Shaggi dey always bst my brain 😂😂😂😂😂😂

    @user-fj6rl4ln2l@user-fj6rl4ln2lАй бұрын
  • You go trust Emma ...😂😂😂...I knew e no fit dey with you

    @Pitch_comics@Pitch_comicsАй бұрын
    • The boy is right it is Ottawa

      @thomasnakholi872@thomasnakholi872Ай бұрын
  • Shaggi no no anything he just dey disgrace us dat go public schools but we still loooor u ♥️

    @FemiAnifowose-ed5nl@FemiAnifowose-ed5nlАй бұрын
  • I just dey gbadun you my boss The rhymes are giving ❣️❣️ Loor uuuuuu

    @AdeshinaMoses@AdeshinaMosesАй бұрын
  • Omo,d little boy get talent oo....... brother wooo,I don give u this cutie oo do with him whatever u wish for brighter Future

    @Gentility_byfrmarkgoring7441@Gentility_byfrmarkgoring7441Ай бұрын
  • Ottawa italawa ni This boy outsmart you😂😂 I'm loving the boy already Broda shaggi loooooor you😊😊❤❤

    @Merita262@Merita262Ай бұрын
  • Whatsapp family get your BB ready 😂❤

    @omolewatoluwalase3554@omolewatoluwalase3554Ай бұрын
    • Shaggi with the good ❤️

      @Emrynhams@EmrynhamsАй бұрын
    • We are here life and direct

      @mariamarike3872@mariamarike3872Ай бұрын
    • Bro shaggy I loooooorrrrr youuuuuuuu 🥰❤️

      @agbajesikirat9305@agbajesikirat9305Ай бұрын
    • We r here nd ready

      @ebelechukwuogbodo3429@ebelechukwuogbodo3429Ай бұрын
    • We full ground

      @ebelechukwuogbodo3429@ebelechukwuogbodo3429Ай бұрын
  • The video dey make me laugh or should I say the boy dey make me laugh 😂😂😂😂❤❤

    @DestinyObetta-sh7vh@DestinyObetta-sh7vhАй бұрын
  • The boy dey give me joy ❤😂

    @freedomman7280@freedomman7280Ай бұрын
  • My boss I just dey gbadun u 😂😂😂😂

    @Officer-nunu@Officer-nunuАй бұрын
  • Shaggi nomal nomal me I don know say na olodo you be 😂 only bread and beans nain you Sabi 😂😂

    @OmitoyinBoluwatife@OmitoyinBoluwatifeАй бұрын
  • I suppose dey read for jamb 😂😂..but im taking a 30 minutes break from study and shaggi page always does it for me 😊😂. Never disappoints 😂😂😂😂

    @thatguy7700@thatguy7700Ай бұрын
  • Shaggi u dey expect say the boy go wait 🤣🤣🤣🤣🤣 I looooooor you 🤟🤟🤟

    @OluwanifemiVictor@OluwanifemiVictorАй бұрын
  • Shey boil egg dey ripe Ni 😂😂😂 shaggy mapami naw 😂😂😂😂😂

    @iyanudairo3644@iyanudairo3644Ай бұрын
  • Money wey dem dey use pay your school fees fit build brodashagi public school 😂😂

    @ib_mubarak_14@ib_mubarak_14Ай бұрын
    • But jokes apart, that's real in some cases!

      @adegboyegaogundiran8679@adegboyegaogundiran8679Ай бұрын
  • Theonly thing way dey shaggi brain na bread and beans but Sha we looor him like that regardless😂😂

    @adarosemaryugochukwu1861@adarosemaryugochukwu1861Ай бұрын
  • Broda shaggi italawa ni Wetin concern Kano concern Canada Cubana club bawoooo😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

    @Merita262@Merita262Ай бұрын
    • I’m 😅just

      @fadijallow238@fadijallow238Ай бұрын
  • Chaiiii,shaggi no go kill me,, this one wey him head be like unboiled egg😂😂😂

    @oyetundeoyekunle7580@oyetundeoyekunle7580Ай бұрын
  • 😂😂😂😂😂 Broda Shaggi your shame just dey shame me 😂😂😂

    @towaskotowasko8262@towaskotowasko8262Ай бұрын
  • Brother Shaggi é ejoor E show Awòn boys Nii love 😂❤ You good ajè

    @princeolalere@princeolalereАй бұрын
  • Shey boiled egg dey ripe ni...egbami keee😭😂😂

    @AishatBusari-je6tx@AishatBusari-je6txАй бұрын
    • YO FAM 😂❤

      @BrodaShaggi@BrodaShaggiАй бұрын
    • @@BrodaShaggi@ *ayeesha.szn* Oh my Gawddddddd😭😭😫😂❤️❤️❤️❤️

      @AishatBusari-je6tx@AishatBusari-je6txАй бұрын
    • @@BrodaShaggi loooorrr youuu😭😫❤️❤️❤️

      @AishatBusari-je6tx@AishatBusari-je6txАй бұрын
    • Broda shaggi answer the question he is not sure about with confidence, broda shaggi know the capital of "bread and beans"😂😂😂

      @Kennyrojahcomedian@KennyrojahcomedianАй бұрын
    • timmy_elijah1

      @TimileyinElijah@TimileyinElijahАй бұрын
  • Whatsapp fam 😍

    @chimdindu4679@chimdindu4679Ай бұрын
  • "Emma's first term money is enough to build broda shaggi's school" 😂😂😂😂 I don laugh tire abeg🤣

    @brightsamuel3214@brightsamuel3214Ай бұрын
  • This emma Na raw talent 🤭🤭🎊,omo thank you for discovering this young talent🎉❤❤

    @clairechinenye4561@clairechinenye4561Ай бұрын
  • Who come from WhatsApp 😂😂

    @l0d1ng_nam35@l0d1ng_nam35Ай бұрын
  • Bro shaggi aswear you no go kill person ajeh i dey feel and dey gbadun you always, small emma, much love darling ❤

    @eludoyinoluwanifemi@eludoyinoluwanifemiАй бұрын
  • Walai that Bobo sharp die see how the guy outsmart you......mafo if we catch am we go put pepper in is bombom 😂😂😭.......I looooor you ❤️❤️

    @adebowaleadedeji97@adebowaleadedeji97Ай бұрын
  • Omo na the videos wen de show after he talk hit me naim de burst my head pass😂

    @user-sj7ov4lx6w@user-sj7ov4lx6wАй бұрын
  • Shaggi no dey disappoint 🔥🔥🔥 Clearly you wan chop beating 😂🤣 Italawa😂😂

    @dynamitewatch575@dynamitewatch575Ай бұрын
  • Shaggi don dey keep to time finally looor you ❤

    @sanijemila752@sanijemila752Ай бұрын
  • Love the boy 😂… mr shaggi oga mi 😂

    @Skubii_Gnf@Skubii_GnfАй бұрын
  • From WhatsApp family I dey Sha wait the yo ooo I don tire But lovely skit 😂😂 Bb dey hungry me sha

    @ukachukwupraiset9139@ukachukwupraiset9139Ай бұрын
  • Ah shaggi no go kill me ooo you too much 😂😂😂😂

    @adeojokehinde4323@adeojokehinde43235 күн бұрын
  • Boiled egg wey no ripe, Broda shaggi pls 😂😂😂 Emma don do you back 😂😂😂

    @lightnyitamen2118@lightnyitamen2118Ай бұрын
  • I too love Emma, see as he play brother shaggy, you go dey trust small pikin😂😂, nice acting Emma, young shall grow, capital of CANADA is CANADA😂😂😂, agba geography geometry area😂😂

    @aburuzaynah5278@aburuzaynah5278Ай бұрын
  • Broda shaggi say na "we outside" I off 😅😅...... I LUUR YOU ❤

    @Ha_rry777@Ha_rry777Ай бұрын
  • I just can't stop watching this. This boy get vibes no be small

    @ricksywaradson@ricksywaradsonАй бұрын
  • The boy outsmart brother shaggi😂😂😂..... Ottawa italawa😂😂.... normal shaggi no dey fail to make us laugh😂😂😂 We your WhatsApp fam we gat you bro ❤ Loooooorrr you❤❤❤

    @Favourbabs032@Favourbabs032Ай бұрын
  • Broad shaggi!!!!!! All the same, we luurrrrr uuuu like that 😂😂😂😂👍👍👍

    @the_intentional_teachertem520@the_intentional_teachertem520Ай бұрын
  • Shaggi no go kill me with laugh my belle ooo Any small thing bread and beans 😂 This boy will go far

    @akpanemmanuel6721@akpanemmanuel6721Ай бұрын
  • Emma don dey give Broda shaggi back 2 back 😂🤣🤣

    @Brodakeu@BrodakeuАй бұрын
  • My Broda shaggi no the carry bread and beans play oo very important 😂😂❤ i too love this man. My ribs🤣🤣🤣🤣🤲

    @lizzyedoho1664@lizzyedoho1664Ай бұрын
  • I dey gbadun you shaggi 😂

    @LasisiIfeoluwa-sy8dz@LasisiIfeoluwa-sy8dzАй бұрын
  • Omo this one shock me o 😂 That small boy sef no be small trouble Shaggi go give am 😂😂

    @danielpraise8057@danielpraise8057Ай бұрын
  • I dey feel u😂😂

    @user-dx2lt7qb3q@user-dx2lt7qb3qАй бұрын
  • @brodashaggi u eat boiled egg wey nor ripe😂😂😂😂😂 I loooooor u so much❤❤❤😅😅😅

    @JoyPhilip-65@JoyPhilip-65Ай бұрын
  • This is my second time of watching this skit because of Emma kekere ❤ Because of his boldness and talent ❤❤❤loooor yooouu

    @sonepastor295@sonepastor295Ай бұрын
  • Imagine Broda Shaggi as a teacher, trust me, all the students go pass negatively, see how he dey explain wrong thing very well.😂 Please let's see more of the boy @Emmakekere. Loor you both

    @JosephIsrael-vc5fe@JosephIsrael-vc5feАй бұрын
  • E be like say clearly you wan chop beating....Shaggi and his bars😂😂

    @oluwarantimiokewusi@oluwarantimiokewusiАй бұрын
  • This kid is too notch@shaggi,please continue building this boi up bro..thumps up

    @KomodaGodspower@KomodaGodspowerАй бұрын
  • Broda Shaggi And methodist girls na 5&6😂😂😂😂😂

    @aquilamichael465@aquilamichael465Ай бұрын
  • Number 1 fine boy,melanin pumping wen ur fans for ghana go get the giveaway some ,cuz our mtn momo is ready .looorr youui❤😂

    @yungrich1118@yungrich1118Ай бұрын
  • Chaii 😂😂😂😂😂 Never a dull moment with this man… Always turning up Amazing 🤩

    @olasunkanmimichael7481@olasunkanmimichael7481Ай бұрын
  • It's like clearly is an egbaya... Emakekere paid u back with the second question..loor u guys joor. Shaggi dey always make me forget Naija situation wen I dey watch en videos.. Nice❤

    @fadekeoladipo7413@fadekeoladipo7413Ай бұрын
  • Baba just dey read map 😢😮😮😂😂😂😂

    @IwatomoFavour@IwatomoFavourАй бұрын
  • I too love shaggi. Shaggi to the world.

    @EVOLUTIONentertainments@EVOLUTIONentertainmentsАй бұрын
  • Broda shaggi with full confidence go dey shout oya hit me, 😂😅🤣but the answer to the question no dey ever follow Anyway, I looooooorrrr you like😍🥰💓 that

    @graceetubi2161@graceetubi2161Ай бұрын
  • Boiled egg dey still dey ripe 💔😹 Ehrr Shaggi 💔😂😹 God abeg oo No kill me Shaggi 💔😹😂

    @Justicewiser@JusticewiserАй бұрын
  • The lion of Judah cracks me up 😂😂😂..bro shaggi is something else

    @OjoIfeoluwa-ml6dj@OjoIfeoluwa-ml6djАй бұрын
  • 😂😂😂😂😂i swear you no go kill me oo shaggi

    @hountondjijacob8943@hountondjijacob8943Ай бұрын
  • To act con dey do me😂

    @ArizaWrites@ArizaWritesАй бұрын
  • Thank God I get free data to watch this today Shaggi na real joy giver as I don laugh forget my problem. Loor you

    @JohnMorenike-gq1up@JohnMorenike-gq1upАй бұрын
  • Broda shaggy, oya hit me😅😂,bread and beans don go ,wetin I dey find chop😂😭

    @kosisochukwuobinwa562@kosisochukwuobinwa562Ай бұрын
  • E be like Na public school way shaggi go ooo 😅😅😅😅

    @kasarachiibekwe5511@kasarachiibekwe5511Ай бұрын
  • Shaggi boss 😂.. I enjoyed the "anything...beating" line

    @maxitheguhdguy@maxitheguhdguyАй бұрын
  • Emma looks like he's been doing skit for long🤣🤣🤣🤣... Keep it up kekere we're here for you🥰🌟... Looor you bro.

    @babatundeoyindamola1899@babatundeoyindamola1899Ай бұрын
  • Emma Dan tun too leeemaahu 😂😂 Bread and beans just deh hungry me lekki beans be like 🥴

    @OlarewajuHabeeb-gq8ie@OlarewajuHabeeb-gq8ieАй бұрын
  • I really find this Shaggi of a guy to talented. No body go watch him content wey no go laugh I swear

    @brodasunnyworld@brodasunnyworldАй бұрын
  • I like that boy, my gut do hin own back, he deserves a follow😂😂😂

    @SamuelOladepo-xq8ig@SamuelOladepo-xq8igАй бұрын
  • Shaggy o!! 😂😂😂 dey sip bitters dey teach pikin… Abeg yo fam for me abeg 🥹🙏

    @aydee5855@aydee5855Ай бұрын
  • 😂😂😂😂 wahala, broda shaggi will not kill me

    @magajihajaraoyinlola3926@magajihajaraoyinlola3926Ай бұрын
  • Eyaaa broda shaggi i feel your pain 😂😂😂😂 e no easy to go public sch ..

    @Tosstee@TossteeАй бұрын
  • Shaggi wey go Methodist girls na in you Dey bring assignments for Dey play 😅😅😅😂😂

    @sonepastor295@sonepastor295Ай бұрын
  • This actually made my day boss. Very funny kid. Looking forward to meet you someday Boss. And more grace sir.

    @ricksywaradson@ricksywaradsonАй бұрын
  • Biko answer the question ooo 😂😂😂😂😂

    @s.h.e.u.n@s.h.e.u.nАй бұрын
  • Shaggi wan do expo .... the boy shock am..... 😂😂😂😂😂

    @temitopeolatunji6938@temitopeolatunji6938Ай бұрын
  • "Baby of a lion is judah". Nah only bread and beans dey shaggi head.😂😂😂

    @AjimatiAbimbola-nz9cy@AjimatiAbimbola-nz9cyАй бұрын
  • On top capital of Canada,Na story wey full ground like this😂😂 Emma do shaggi wicked sha😢😢

    @user-xu7kw6vt5g@user-xu7kw6vt5gАй бұрын
  • Broda shaggi wen dem bring to do pikin assignment,na the pikin come dey teach am😂😂

    @JenniferRoland-lp6ww@JenniferRoland-lp6wwАй бұрын
  • Emma ooo😂😂😂 keep going boy it's ur time to shine broda shaggi 😂 na u sabi book pass

    @EllaBlonde@EllaBlondeАй бұрын
  • To act con do dey do me😂

    @SandraSmith-zr6ss@SandraSmith-zr6ssАй бұрын
  • 😂😂😂😂😂 Emma wan kee me ooo E no fall my hand at all! I didn’t expect him to give a correct answer! Good Job Emma Kekere👏🏽 I Loooor you jare

    @mobolajimargaret5383@mobolajimargaret5383Ай бұрын
  • Lion of Judah ko lion of Jerusalem 😂😂😂.Mr too know.i lorrr you sha and I like the boy's vibe too.

    @folashadeakinpelumi@folashadeakinpelumiАй бұрын
  • This is so hilarious. Nice one broda shaggy. And the young boy is super. YO FAM!

    @user-nh8xx1bx2c@user-nh8xx1bx2cАй бұрын
  • Emma kekere with big mouth...he killed this act😂😅

    @UcheIfeanyi-yy6vc@UcheIfeanyi-yy6vcАй бұрын
  • U dey trust Emma😂😂😂

    @AbeniFunmilayo@AbeniFunmilayoАй бұрын
  • Shaggi no go kee mee 😂😂😂😂😂

    @daaceboyy8021@daaceboyy8021Ай бұрын
  • Emma the smart baby😂😂😂..... But y Emma resemble this boy wey dey mimic this celebrities yi

    @olamidemorenike8196@olamidemorenike8196Ай бұрын
  • You had me at “ita lawa ni” 🤣🤣🤣

    @ChristianaKalu-tx5jf@ChristianaKalu-tx5jfАй бұрын
  • Why brother shaggi dey disgrace public school😂 Brother shaggi is always giving me joy😂

    @oluwasinaayomilamina@oluwasinaayomilaminaАй бұрын
  • Ur comedy dey make me smile even when am down

    @TashaTasha-sr8ty@TashaTasha-sr8tyАй бұрын
  • Lion of judah😂😂😂yeee Omoo...How you go talk quilox or cubana😂😂

    @ithieljohnobi1931@ithieljohnobi1931Ай бұрын
  • Lion of Judah😂😂 . You don even dey wash mouth to go chop 5k bread and beans sef

    @AustinJameson-kw4wi@AustinJameson-kw4wiАй бұрын
KZhead